If No Be You – Moses Bliss English Christian Lyrics

If No Be You - Moses Bliss English Christian LyricsHeart On Fire is the latest Christian song sung by Moses Bliss, Festizie, Ebuka Songs, Chizie,Neeja, Doris Joseph, SON Music and Ajay Asika. This song video was released on November 03, 2023 through Moses Bliss Youtube channel.

Please listen to the song, worship the Lord with spirit and in Truth and be blessed.

Song : Heart On Fire
Release Date: November 03, 2023
Artist: Moses Bliss, Festizie, Ebuka Songs, Chizie,Neeja, Doris Joseph, SON Music and Ajay Asika

English

[Chorus]
If No Be You where I for Dey
My Life for End Tay Tay
Papa Nar You
Wey bring me out of shame
To You I give my all

When People Fall my Hand
You dey my Side
When I no know wetin to do
You be my Guide
Chai! I Owe my Life to You
Lord, I Live to Worship You.

If No Be You
Where I for Dey
My Life for End Tay Tay
Papa Nar You
Wey bring me out of shame
To You I give my all

When People Fall my Hand
You dey my Side
When I no know wetin to do
You be my Guide
Chai! I Owe my Life to You
Lord, I Live to Worship You

[Verse 1]
When I Think
Of all You’ve Done
I no Fit Talk am all
You No Dey Disappoint
Nar You Dey Pick me
When I Fall
If E no be for Your Grace
If to Say You no Show Face
My Life for no make Sense at all
I will Praise You Everyday

[Verse 2]
This Life I Live
Is a Testimony
I’m Grateful for Your Grace
That has kept me in this Race
You Fill my Life with Goodness
Now all I See is Witness
You’ve made my Life a Statement
Your Love, I am Contempted

[Chorus]
If No Be You
Where I for Dey
My Life for End Tay Tay
Papa Nar You
Wey bring me out of shame
To You I give my all,

When People Fall my Hand
You dey my Side
When I no know wetin to do
You be my Guide
Chai! I Owe my Life to You
Lord, I Live to Worship You.

[Verse 3]
Father of Love
Your Mercy Sure
You no dey Fail, I don See result
I must Confess Say
Your Word dey Work
Daddy Your Word Dey Work
And E Sure for us.
You Hold my Hand
And Show me the Way
You no Let me Fall
My Legs dey Shake
Pilar of my Life,
I go Sing Your Praise
Since You Touch my Life
I No be the same.

[Verse 4]
I Remember when Suffer
Tie me Like Wrappa
Dey Plenty Palava
The Story never Finish
Cause I get God
Wey dey Answer me O.

Suddenly You Changed Me
Gave my Life a Meaning
Now I am Counting my Blessings
Every Season O
Daddy, Nar You Stand by Me
When trials and temptation
Them dey walk by Me.

[Verse 5]
Really You Truly are my Savior
My Father
There can never be Another
You’re are my Shephard
My Provider, (Always)
You dey Lead me,
You dey Answer my Prayer
You’re are my Lord and my Master
No dey ever Let me Suffer (LAYE)
I keep on Loving You (You)
For You have been so Good (Good)
I Pour my Heart to You
For this Your Love is True.

[Chorus]
If No Be You
Where I for Dey
My Life for End Tay Tay
Papa Nar You
Wey bring me out of shame
To You I give my all

When People Fall my Hand
You dey my Side
When I no know wetin to do
You be my Guide
Chai! I Owe my Life to You
Lord, I Live to Worship You

Written by Admin

Leave a comment

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

How to whitelist website on AdBlocker?

How to whitelist website on AdBlocker?

  1. 1 Click on the AdBlock Plus icon on the top right corner of your browser
  2. 2 Click on "Enabled on this site" from the AdBlock Plus option
  3. 3 Refresh the page and start browsing the site
error: Content is protected !!