Please listen to the song, worship the Lord with spirit and in Truth and be blessed.
Song : Your Love
Album: The Expression
Release Date: March 31, 2025
Artist: Moses Bliss, Chandler Moore
- English
Lyrics:
I no know wetin I do
Wey make you love me so daddy
No be say I too sabi
But you love me constantly
I no know where I for dey
If no be you dey lead the way
Your grace and mercy no dey fail
You dey love consistently
This your love
It’s all I want
This your grace
Is my warm embrace
Daddy Igbakalamisi ehhh ehh
Igbakalamisi ehhhh
Every day I’m seeing proof
Brand new mercy is something true
It don’t change on what I do
You stay the same always
Nothing can make you take your love from me
No one else deserves our praise
You come through for me on a hard days
Tell my story for one name
The only love that saves
nothing can ever separate
Separate me from
This your love
It’s all I want
This your grace
Is my warm embrace
Daddy Igbakalamisi ehhh ehh
Igbakalamisi ehhhh
Ifunaya gi Kachanma
Ohh Kachanma
When I look around all I see
Is your love